Lyrics: Vincent Ogah
Music: Vincent Ogah
Areeeeeeeeeeee eheeeee heh heh eeeee
Awon eleyi bad ooo
Hannhaaaaaaha ahhhhaaa
Snazzytunez:-
Dem get their own,
Dem no go talk am o
Dem get their own for body o
Dem no go talk am o,
If dem grab ur own,
Dem like to talk am o
Dem go like to talk ur mata mata
Dem like to talk am o
Dem say u do Dis,
Dem say u do that,
Dem no go send you,
Dem castigate you
“
Dem say u do Dis,
Dem say u do that,
Dem no go send you,
Wetin dem be eeeeee eh
Dem ma hypocrite
Wetin dem be eeeeee eh
Dem ma hypocrite
Hypocrisy won po gan,
Dem ma hypocrite
Talk talk people won po gan
Dem ma hypocrite
Hypocrisy won ya pa
Won po oooo
Talk talk people won po gan!
Areeeeeeeeeeee eheeeee heh heh eeeee
Awon eleyi bad ooo Han an!
Na dem go see missy tamedo,
To fe misita lagbaja
Won gbe ra won lo fafa
Awon Elenu Japata
To ba yo! Won ma tu ta ka! Ha ha
Hannnnn Han ha
Na dem go see missy tamedo,
To fe misita lagbaja
Won gbe ra won lo fafa
Awon Elenu Japata
To ba yo! Won ma tu ta ka! Ha ha
Awon Oni tukutu,
Awon Oni sokuso
Awon lo re ni to gbe
Gba sinu booty
Awon lo re ni to fi Ibun
Sinu Suitu
To mo ba Fagbo,
Oti di omo buruku
Blood money ni
Owo ti e ba ti mo di e
Won a ni Olosho,
Lomo ti won ba ti ri
I di e
Baba darigin won ooo
Baba darigin won
Won o mo oun ti won se ooo
Baba darigin won ooo
Baba darigin won o
Baba darigin won
Won o mo oun ti won se eh
Baba darigin won
Wetin dem be eeeeeeeeeeeh
Dem ma hypocrite
Wetin dem be eeeeeeeeeeeh
Hypocrisy won po gan!
Dem ma hypocrite
Talk talk people won pon gan
Dem ma hypocrite
Hypocrisy won ya pa, won po oooo
Talk talk people won yapa ahhhha
Call call dem! Hypokitee, hypokitee, hypokitee, hypokitee
Call dem hypokitee!!!!!!