Lyrics: Ufuoma Uvwie Music: Ufuoma Uvwie I get plenty fine gals wey wait dey for green light o But traffic dey, and d cause is not in sight oo Run run but anytime u see bad guys Na u dey rush dem But but I never tell u I saint o I no deny am Collect one for your body ooo And e do me for 2 weeks ( 2 weeks) I no lie say you foreign ( 2 foreign) When you speak this ur English Mapamina Aje Mapami Aje I dey wan cry e na I dey wan cry e
Mapami naaaa Abeg Mapa mi What u gonna do When d bad boys for u Cos Everytime I see ur face I like my mood This ur body dey make me dey manya o manya manya manya This ur body dey make me dey hala o hala hala o
Ejiro just dey light my medulla
Omote with her Likkle Likkle riddim
Aje wey just dey hustle for the butter
Come dey Spend like it’s WotoWoto seasoning
Put her on dial sumn like trueCaller
For this case, Imma make you ma victim
As the currency just dey fall like the Nairas
We for fly away canada on a G6
So what you gon tell me oh
Mamicita just turn me on
Wiggle down and whinning oh
Nor come dey form for me oh
Ma Pa Mi Na
Jo Ma Pa Mi
Ma Pa Mi Na
Jo Ma Pa Mi
Ma Pa Mi Na
Jo Ma Pa Mi
Ma Pa Mi Na
Jo Ma Pa Mi
What u gonna do When d bad boys for u Cos Everytime I see ur face I like my mood This ur body dey make me dey manya o manya manya manya This ur body dey make me dey hala o hala hala o