Lyrics: Divine Daniel
Music: Divine Daniel
Yeah yeah
Sky it up
Since I dey small dey dey treat me well
I swear,
Dem dey give me money I swear
Dey dey feed me yeah I swear
Dey dey find me,
But when I grow up they stop treating me well I swear,
Thatβs why I dey find my way u know,
I no dey joke for the money I swear
Dey dey find me.
U no dey kaku
But u dey spend
Fachy no dey form.
Kaki no dey stain
Money go dey come yeah
U no dey kaku
But u dey spend
Fachy no dey form
Kaki no dey stain
Money go dey come yeah
Everything wey u dey do for this life
My brother just wait for your time yeh yeh
Fire no fit quench (fit quench!)
Enjoy while it last,
Everything wey u dey do for this life
My brother just wait for your time, yeh yeh
Fire no fit quench (fit quench!)
Enjoy while it last
Money money making o
Anything u do dey must talk o yeah yeah
Poor man dey suffer o
Rich man too dey suffer (hola)
Making money everyday is in my blood
I no dey for your matter Galie u know dat
For like dis, folake make u no stress me
Making love absent, making money present.
U no dey kaku
But u dey spend ( you dey spend oh yeah)
Fachy no dey form ( no dey form oh yeh)
Kaki no dey stain ( no dey stain oh yeah)
Money go dey come yeah
U no dey kaku
But u dey spend
Fachy no dey form
Kaki no dey stain
Money go dey come yeah
Everything wey u dey do for this life
My brother just wait for your time yeh yeh
Fire no fit quench (fit quench!)
Enjoy while it last,
Everything wey u dey do for this life
My brother just wait for your time, yeh yeh
Fire no fit quench (fit quench!)
Enjoy while it last
U no dey kaku
But u dey spend ( you dey spend oh yeah)
Fachy no dey form ( no dey form oh yeh)
Kaki no dey stain ( no dey stain oh yeah)
Money go dey come yeah
U no dey kaku
But u dey spend ( you dey spend oh yeah)
Fachy no dey form ( no dey form oh yeh)
Kaki no dey stain ( no dey stain oh yeah)
Money go dey come yeah.