Outta My Head

Lyrics: Prince Max Music: Prince Max Uh uh uh
It's your boy Prince Max o o This song is for my baby, baby oyeah
You look like a cold glass of water On sunny day, on a sunny day Na you dey burst my brain o no E get one bell wey dey ring girl For my head Anytime wey you smile oh baby
And I dey watch my mama and papa How Dem dey play love How Dem dey show love And I dey wish say me and you Na so we go dey, na so we go dey

I no fit let you out of my head Out of my head, out of my head o o And it's killing me I get weak girl, so weak
I no fit let you out of my head oh o Out of my head, out of my head o o And it's killing me I get weak girl, so weak So weak girl, so weak girl
La la la la la la la la la La la la la la la la la la
Hey, Oke You know you dey burst my brain You fine and you too get e brain I will give you my last name Forever and ever baby you stay With you I no fit complain You're mine forever baby, starting baby from today.
And I dey watch my mama and papa How Dem dey play love How Dem dey show love And I dey wish say me and you Na so we go dey, na so we go dey
And I dey watch my mama and papa How Dem dey play love How Dem dey show love And I dey wish say me and you Na so we go dey, na so we go dey
I no fit let you out of my head oh o And it's killing me I get weak girl, so weak