Famous

Father, I call upon You to come and be with my son As he has been working day And night to make it In the music industry Father, may his destiny Helpers locate him (Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah) (Ah-ah-ah-ah-ah-ah) (Ah-ah-ah-ah-ah-ah) In the mighty name of Jesus
When I dey hustle day by day Nobody know my name And nobody look my face o When hustle go pay o ? I burn my candles day by day Like Aliko Dangote Which day Ali go buy rosΓ© o ? Na why I dey pray o
I wanna be famous Make dem see me for papers Make e shock all my haters Answer my mama prayers I wanna be famous All the fasting and prayers I use disturb all my neighbors Make e no be in vain vain o
Take a look at me You no go know wetin eyes don see When we dey trek to d studio Dem no gree play us for radio o o o Dem no fit kill my energy Dem no fit sing my melody They can only try But dem no fit stop my shine Say the waka waka don dey tire me I don dey tey for street Got all these haters looking down on me When the going gets tough We keep going so no dey bother me Jah blessings go cover me Ama keep grinding till The world go discover me I'm in the tunnel Searching for the light I no fit give up I mustu survive Them talk say your time na the best Say make I no stress But God
I wanna be famous Make dem see me for papers Make e shock all my haters Answer my mama prayers I wanna be famous All the fasting and prayers I use disturb all my neighbors Make e no be in vain vain o
Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah Ah-ah-ah-ah-ah-ah
Anyone that hears The sound of your voice Will hear greatness In the mighty name of Jesus Boy V, you are blessed God has blessed you With a beautiful voice You shall be great You shall be great In the mighty name of Jesus Amen