Jah Dey

We go make the money Onua Mese gye wani eee Baba owe
Babylon sorrr You for fear them Babylon sorrr You for fear them
Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back-case Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
One day One day One day One day Ego better No matter what dem do Enemy bad mind dem ego Scatter I not dey fear , I go take am This year de3 we go break am Walahi talai We go am Do wo line mu , never mind them Alogo Ligi , devio Gyigigyigi Teddy , Eddy Money on this one We dey party every night I say Jah dey on ma side
A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back-case Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
Enemies dem dey bleedi S3 Wop3 me downfall aa Wonya no easy Enemies dem dey bleedi S3 Wop3 me downfall de3 Wonya no easy Nyame mmr3 ne mmr3 pa Nti Mese Bebiaa wone season This be our section If you not go fit join no rushing I dey search for the paper I dey give them pressure Babylon comot for there You dey need ma downfall later I dey search for the paper I dey give them pressure Babylon comot for there Oluwa Guide me guide me
Babylon sorrr You for fear them Babylon sorrr You for fear them
Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back-case Everything we dey do wey Do am better say One day ego better Everything we dey do wey Do am better say One day ego better
A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back-case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back case A say Jah Dey , I say We dey Mo a mop3 y3 downfall Nyinaaa 3y3 y3 back-case