Lyrics: John Doe
Music: John Doe
I started from the hood, shout out to brother hood,
working everyday you must to booku all yr shoe ,Try to be cool,
Fa kanaku,No put love for head ko ni da fun loving you.
Try to be you , working for the Good,
To many gees u must be trying to be good ,Alaye hustle,
Kan ra bi odogwu,listen to my vibez shey e tin gbo mi eyi gunss.
Enter the game,for 7 days,
praying everyday one day hustle go soon pay
no time to dey waste ,hustle for the gain
so Many challenge say no to no more pain.
so many pain,so many vibez ,
so many challenges I no fit talk about,so many cry,
wey I no fit lie,me don tire
We just they try everyday we don work jama jama
Steading bombing Niggas kanra
Dem lock me tie me,me don tire,,, Nigga is on fire.
Different sorry po o de po gan,life is so hard to dey extent dem underrate us,,this life no too balance Not at all,We for too don die if no be God ,,
different life style,,I see many things I don tire,, Being through Many pain man don see am on fire,, Working so hard for this paper,
I crying everyday,,Wen my hustle go soon pay, Igbowo ire ma de,No time to dey play, struggle all the day, With this pain,,
,We Have sin to our father,,,we bu oshe soro cause of money paper ,, Life no easy forgive us our father,,life nah risk oh my sister and my brother
Enter the game,for 7 days,
praying everyday one day hustle go soon pay
no time to dey waste ,hustle for the gain
so Many challenge say no to no more pain.
so many pain,so many vibez ,
so many challenges I no fit talk about,so many cry,
wey I no fit lie,me don tire
We just they try everyday we don work jama jama
Steading bombing Niggas kanra
Dem lock me tie me,me I don tire,,, Nigga is on fire.