Jaiye

Lyrics: Kamaldeen Abdulbasit Arowofela Music: Kamaldeen Abdulbasit Arowofela When I listen to the voices In my head them tell me keep on working My bro, better days ahead Money money money on my mind and in my head many things dey happen wey you no fit to relate ajeh Some people dey pray say make me I no rest Tabatiada na your pale no go rest I put my heart and my soul in all I do With God nothing wey I no fit to do ooo
Me I no want stress in my life And me I no wan stress my mum na why I reason reach cloud 9 How survive without commiting crime Me I no want stress in my life And me I no wan stress my mum na why I reason reach cloud 9 How survive without commiting crime
Omo mo ma jaiye mi,Everyday mo ma jaiye ni No timing for no dulling Green on green am a soilder with smile Omo mo ma jaiye mi,Everyday mo ma jaiye ni No timing for no dulling Green on green am a soilder with smile
shebi oluwa lon shomi as I dey work I dey hustle for money Timi shon gbo mi you no dey my set you be small thing nono if I dey street I dey walk I get one jigga and if you do too much you are gone nigga wetin no necessary no do come my side.mon Karan seh only money dey my mind Owo tò tò bullion van Big big money dey my mind Lòke lòke la ma wa seh
Me I no want stress in my life And me I no wan stress my mum na why I reason reach cloud 9 How survive without commiting crime Me I no want stress in my life And me I no wan stress my mum na why I reason reach cloud 9 How survive without commiting crime
Omo mo ma jaiye mi Everyday mo ma jaiye ni No timing for no dulling Green on green am a soilder with smile Omo mo ma jaiye mi Everyday mo ma jaiye ni No timing for no dulling Green on green am a soilder with smile