Motion

Chii Scatch
F.A.L.E city
Ma only motion Am getting What's mine that I know That's my self devotion Don't cross that line
I can feel your rage Can't you see the blood From their eyes when they crying Na who they get for blame Di chemical for vain No fit cure we di suffering
They troway blood under black tree They sacrifice you for njangi The matter for ground nobe discreet You born pikin just for kill yi dream I comot for place way The youths di scheme You see ma face Then you see ma beam Black skin then I nobe free Call di men dem for give them cheese Ya privacy na some man yi meal I like water but I prefer cream I like for fish but I nodi swim 4 gen under one regime Take canoe see na burning bridge Ma own paye be na people meme I dey for long way na only bricks Call me when you nodi bleed That nga for street na Some man yi queen They bring na line but I no di sniff Bang bang who the bullet greet Die body now na bushmeat Pighead under white suit Big gem under black foot Short skirt under three foot I don ready now for go moon
Ma only, don't, don't ever go Ma only, don't, don't ever go
Ma only motion Am getting what's mine that I know That's my self devotion Don't cross that line
Peekaboo, bludclat Not dead mon na woke mon Murder dem how she wrote that Came through with ma whole gang I go rest when I don meng Na only talk way no make sense I no came here for jag chest Big check man na big flex Ma nga don born but na virgin They put ma foot inside basin You no get doh only titles Ya father say pay tithes too Ya legacy no dey vital Na sextape di go viral We dey for terr just di ideal Bolo no dey we dey hustle Maraboo dey tor bottle Dm back inside bm coupe Gimme slap u go take na kou How na love then you nofi choose All di waist but e nodi move Open store we di cam for loot Tell ya king say I nodi move Tell ya queen say I want for chuck
I can feel your rage Can't you see the blood From their eyes when they crying Na who they get for blame Di chemical for vain No fit cure we di suffering