Forever

Music: Macdarrow Obiora Oh oh oh eh eh, oh no no When its Tommy on the beat o You know its a hit o Achalugom o, oh no no
This love no be tomorrow Wetin I get For you go comot your sorrow I say no be for mouth o Na you I go follow If I no get money For your sake me I go borrow I go love you forever o (Forever) I go hold you forever o (Forever) I go love you forever o (Forever) I go hold you forever Baby love you forever
Achalugom o Ugegbe oyibo Aru ka akwa nma o Nkem Nkem o I see love when I look in your eyes You're a blessing and one of a kind
You dey do me tonyor tonyor Like Egberi Papa I go tonyor tonyor You dey do me tonyor tonyor eh Na you dey give me Oganiru And me I love you Maka Chukwu Na you dey give me Oganiru I swear Nkem o, ehe
Jollof o Your love o I no go put you for bus o I will love you like no other I'lld treat you like my mother I go buy you Range Rover If only you go be my lover o Baby o! Oh baby eh
Na you dey give me Oganiru And me I love you Maka Chukwu Na you dey give me Oganiru I swear Nkem o, ehe Forever o Its Don Darrow Again o