My Conversation

Lyrics: Ajila abiodun Music: Ajila abiodun Yeah Have been waiting for this opportunity for a very long time Yo fam Here is my conversation Baru Boy kayfresh lmn
See I’m grinding everyday just to make my hustle pay I don’t know what’s gonna take all I know all way na way Oti sun mi I’m fed up woo moti fe down Aimoye helper tan ni kapewon ta pe ton daun I gat to drop out Just because I wan make am Think am I gat to blow now how you feel am They smile up in my face but they don’t know what have been through Phone ringing family calling there’s issue That’s why I promise myself make I no lie If I no get money I swear to God me I no die Birds doesn’t have cooking pot but e eat the latest No matter how devil smoke God is the highest
Mo ma n sise Kara Kara ki n le powo wa sile Kebi kori mi kinu won ma dun pe motide Somo pohustler le mi mi de wa sibi wa sere Somo pale loja ashewo won de sun bi ti sere
When I start my battle Awon temi gan ma kaku Toba lo ni deyin leyinmi I swear olohun wa daku Things wey dey run my mind I don’t care I role the dice Temi basiwa ireti nbe if I don’t die yeeee If I tell you wetin my eyes don see enu mi koleso Mo se Birisope shoemaker mosagbafo Melo melo lafewi melo La tun fe so Aimoye igba ti n ma jawe Koko ti n ma firofo I’m thinking if things Dey go like dis omasunmi I don’t knw what to say again oloun omije loju mi Ohh God save me not (only) me cos of my momy cos I wanna make her happy make she Dey jolly
One man one mopor all man for emself I carry my cross on my neck grinding like I don’t care The earth is spherical dem come when you get spaghetti If dem tell you say dem go help my bro forget it
I remember the days when I Dey five wey mama care for me Those then I think say if I get one milli I don get money Anything wey I want then all the plug Dey sure for me But this days ehh Omo e hard to pure for me
Kosoluranlowo kosalabaro Only me for the mishap Mondaro Tears loju mi Omo wo mo n sorrow Mo n borrow wooon tun fe wa Dami Loro
Omo this is my conversation an yaning Nobody know me when I am trying Make una hear me now x2
Omo this is my conversation an yaning Nobody know me when I am trying Make una hear me now x2
Cus this is my MC I say make una hear me x3