Only God I Fear

Lyrics: Abimbola Emmanuel Music: Abimbola Emmanuel Many many people don dey ask Shey mo ma je ki ire i koja (Mi o le je ki ire i koja)
I no fit let feelings stop my grind (I no fit let I no fit let them) All of the wrongs and pains and fears
Ah ah ah Na only God I fear (Only God I fear) Ain't nobody ready for what's here (Ain't nobody ready for what's here) And see as i dey mind my drive Know say na my hustle I dey push for ground (Know say I dey push for ground)
And any talk of lately (And any talk) Say dem dey try underrate my rating (Why you dey try to dey rate me) But I score with no PK Me I just dey move to where the trophy dey Oh ah
Me I dey face my destiny Make you sef pray and face your dreams In everything we try we keep fighting Make I dey my face my fears for here
Life is a battle So me I no dey find forever Living everyday Stepping on my pedals Me I don heal my pain My jailer the mainstream
I no go need therapy Cause I don dey see clearer Make Una help me tell her Ye ye ye (Ye ye ye)
Me I dey face my destiny (Ye ye ye) All my enemies rest in peace I no dey where the drama dey (I no dey where the drama dey) Hmmm I no get remedy for hate (I no get remedy) If you dey hate on me, jah ways (If you dey hate on me) And Cause I dey chill on high Cause really really really really really ye ye
Me I dey face my destiny Make you sef pray and face your dreams In everything we try we keep fighting Make I dey my face my fears for here
(Keep going harder) (Keep going harder) (Keep going harder)