Lyrics: Rhoda Adenne Emmanuel Music: Rhoda Adenne Emmanuel Ahh... Private class Rhodecy...! Private class, I no dey do mass Only VIPs, no be every grass You want enter? Better pass test I be the one wey dey impress Soft life dey my mind I no get time for any kind I dey move with kings and queens No stress, no bad energy things Private class, I no dey do mass Only VIPs, no be every grass You want enter? Better pass test I be the one wey dey impress If you wan roll with me You go leave playboy p I be woman wey sabi So respect the real OG Private class, I no dey do mass Only VIPs, no be every grass You want enter? Better pass test I be the one wey dey impress If you wan roll with me You go leave playboy p I be woman wey sabi So respect the real OG Private class, I no dey do mass Only VIPs, no be every grass You want enter? Better pass test I be the one wey dey impress Private class, I no dey do mass Only VIPs, no be every grass You want enter? Better pass test I be the one wey dey impress