New pattern

Lyrics: ENIOLA Habeeb Music: ENIOLA Habeeb Kdaviz on this one again o I no wan loose guide never Awon temi gba raba When dem hear my own pattern Dem say na the new standard Afro beat dem go Gaga Na me be their new father Me I’m here to stay ( to stay ) For my place ko si holiday Only focus for where money Dey Cause mummy be ni ile No one can lace my shoe for me The game is not boring Weakness is not for me Dem know me ninu adaugbo mi If I tell my stories you go forr Oma semi kin give up We say we go make ham Many people no believe us But I still Dey do my thing my way Emi gan Mofe rale Gbemisoke far away Sometime ayamimaja And sometimes I Dey eager I wan make money Emina fe ra bma You no fit Dey my shoe Na why me I no be you I Dey reason Camaro You Dey talk about your boo You no fit Dey my shoe Na why me I no be you Any how e be I go get Kaluba Me I wan Dey with Awon loba loba I no wan wan carry last Na why me I dey move fast o Moti lo Minnie’s herbs Na why me I just dey last o Tin ba gara ninu benz You go know say I deserve ham 207 papa die Mama cry I just Dey para You no fit feel what am feeling Igbaloke loke for my ceeling I no wetin I see when I Dey alone No disturb me Kaluba Dey the road o Aduke for the whether Shoutout to my brother Niyi gram na my brother When the time is 12:30 Kawa ma lole mo Any how e be I go get Kaluba Me I wan Dey with Awon loba loba I no wan carry last Na why me I dey move fast o Moti lo Minnie’s herbs Na why me I just dey last o You no fit Dey my shoe Na why me I no be you I Dey reason Camaro You Dey talk about your boo Any how e be I go get Kaluba Me I wan Dey with Awon loba loba I no wan carry last Na why me I dey move fast o Moti lo Minnie’s herbs Na why me I just dey last o