Better Days

Music: Skypx Beatz If no be money matter I no pick your call Na the hustle wen carry for head Making money is a most brother know this Back then when the niggas dem goes me I don see pastor wey they take kpoli So therefore nobody's holy Every hustler get own story That's why We give jah the glory
Now I release Life's is a dice Trying to survival many lonely nights
I Feel away I feel away Like going far away So many things They bother man brain I dey pray for blessings Make e come my way
I Feel away I feel away Like going far away So many things they bother man brain I dey pray for blessings Make e come my way
No be today on a low key I go burst their brain when up for TV
Who them be Rolling With the my crew I'm a different breed Where I'm from we no dey sleep Pocket full dem call ham greed Even when the street hot me I swear I never bleed Port Harcourt my face Show like i be assassin Creed My kala sounds loud Wotowoto man down I no mean to pull the trigger Bella say make i shoot Na next week i go tell You the person when i loot I dey try live my dream But na money be the root
I Feel away I feel away Like going far away So many things they bother man brain I Dey pray for blessings make e come my way I Feel away I feel away like going far away So many things they bother man brain I Dey pray for blessings make e come my way