Lyrics: Oladejo wareez Ademola
Music: Oladejo wareez Ademola
Hu yeah yeah yeah
Wazkid on this one
Leagrin naa ni
I know say dem dey feel my vibes
Make dem no con kill my vibes
Dem say the boy dey do yanga
Dem dey talk but I no reply
Na baba God day do am sha
I don dey hustle for the kpa
Ki poverty le wabi gba
I dey find alubarika
I Getty vibes
I Getty flow
I no wan die
I just wan blow
I just wan flex
I need no stress
make dem no vex when I buy the Benz
Na this music be my only lover
Riding on me like like a jangilova
Dem don dey think say this game is over
Day by Day we dey throw the lamba
<Verse >
I do this one for my friend and fans
People talk say the boy get the vibes
No be me Omo na God oo
The way I like I sing my song oo
Peru paran
Dem say the boy don dey para
I take kanaku I takee janja
Gbedu wole another banger
I swear to God me I no go lie
Everybody just dey feel my vibes
Shara to people wey dey show me love
All the djs dem wan play my song
Wonni moni vibes biti seyi
I Getty disciples bi Omo Mary
Doremi fashola ti do
Bere mole kijo kijo oo
I know say dem dey feel my vibes
Make dem no con kill my vibes
Dem say the boy dey do yanga
Dem dey talk but I no reply
Na baba God day do am sha
I don dey hustle for the kpa
Ki poverty le wabi gba
I dey find alubarika
I Getty vibes
I Getty flow
I no wan die
I just wan blow
I just wan flex
I need no stress
make dem no vex when I buy the Benz
Na this music be my only lover
Riding on me like like a jangilova
Dem don dey think say this game is over
Day by Day we dey throw the lamba
People talk say my flow e choke
Malo na gere kobami jo
Oya dance to my song jejely
We gat no rival won be ni
As I dey give dem my flow dem dey feel it
Na back to back no limit o
Won lon korin won lon kor kisa
Omo better lomo Iya teacher
Oya gbekini gbe gbe gbe
Omo iyami chache majale
No dull the vibes coz time no dey
Afowo muti ti ku sode
gbekini gbe gbe gbe
Omo iyami chache majale
No dull the vibes coz time no dey
Afowo muti ti ku sode
I know say dem dey feel my vibes
Make dem no con kill my vibes
Dem say the boy dey do yanga
Dem dey talk but I no reply
Na baba God day do am sha
I don dey hustle for the kpa
Ki poverty le wabi gba
I dey find alubarika
I Getty vibes
I Getty flow
I no wan die
I just wan blow
I just wan flex
I need no stress
make dem no vex when I buy the Benz
Na this music be my only lover
Riding on me like like a jangilova
Dem don dey think say this game is over
Day by Day we dey throw the lamba
Tholex the hit maker