Reason Me (Acapella)

Lyrics: Williams Ikenna Orji Music: Williams Ikenna Orji I still Dey wait for you, bless my hustle Bless me on time, make I for bless mommy Bless all my guys, make dem for dey happy I still Dey wait for you we still Dey wait for you
Cuz family Dey wey I Dey feed An I know you Dey watch from up there Biko reason me You know say this country e don hard
This country don hard E Dey disturb everybody, for their mental This country don hard E dey make everybody come dey mental Money no Dey for this country Water no Dey for this country Good road no Dey for this country Food no Dey for this country
Biko reason me Biko reason me, (give me money) Biko reason me Biko reason me, (me I too broke) Biko reason me Biko reason me, (give me money) Biko reason me Biko reason me
Baba reason me Biko reason me Baba reason me Biko reason me Baba reason me Biko reason me Baba reason me Biko reason me