Sex Sound

Lyrics: Stephen Sunday Dasar Music: Stephen Sunday Dasar Yeah I no fit the find money to play Pretty girls wanna put it on replay Oh shoddy make u pakurumo Your body na one of a kind Your body body killing me Girl you got me smoking tress I go pour you Hennessy You go like the energy Oh girly you Dey high me We go **** and smoke weed Oh baby ma pami All the girls, dem too like money Skidiibeng me too like Bobi Girl ur body pattern Girl I love your pattern Yah yah Girl I like you And I like your manners You look fine in designers Anything I want I go buy for two Girl you know my steeze no the get part two Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure Girly you go like my big cassava Money wey no Dey omo na big palava Oh shoddy put it down on me Oh shoddy wiggle dance for me Bounce it Omege bounce it Girl I'm rolling Omege ride it Sound it Omege kill me Drive me Omege crazy girl I no fit the find money to play Pretty girls wanna put it on replay Oh shoddy make u pakurumo Your body na one of a kind Your body body killing me Girl you got me smoking tress I go pour you Hennessy You go like the energy Oh girly you Dey high me We go **** and smoke weed Oh baby ma pami Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure Pretty girls like my sex sound I'm the sound man Put me on when you want some D Girl you know Amah come foe sure