Hold Me Close

Lyrics: Jeremiah Otokeh Egbaji Music: Olinya Emmanuel Tochukwu all of the blood wey we shed all the sweat wey been soak my shirt the water wen comot my body you no know the gallon of tears na ein wey me i kuku dey find wetin go quench my thirst i no fit come dey relent all that i need e dey my proximity
all these nights i spent on the road nothing wey we no face baby softly, it’s cold in the streets that’s my home hug me, make i feel safe
hold me close hold me close hold me close hold me close hold me close hold me close hold me close hold me close
if you know how many bottle wey i down for only one sitting waiter no fit count but the money complete as i sidon for couch body wan sleep heart wan grind o e no fit want feelings so i login account, i come dey bomb silly gats triple amount, make the money touch ceiling johnny walker, na so my baby call me waka sotey the journey wan finish me, aje