Lyrics: Victor Alafe/Agoi Ololade/Stephen Adeyemi/Olayinka Sekoni/Konyekokim Odey/Pius Bankong Music: Victor Alafe/Agoi Ololade/Stephen Adeyemi/Olayinka Sekoni/Konyekokim Odey/Pius Bankong 17 18 19 bobo mo ti pa owo yen Mo ti pa owo yen 17 18 19 bobo mo ti pa owo yen Mo ti pa owo yen
Yahoo oh oh Mujo ahooze Be like na you no know Say we been cruising Falana falana My money long like falana Ewodi idi nla nla Egbe wa, ma fun ratata Egbe wa, ma fun ratata Dem know say we get rababa I carry Joy and Agatha Egbe wa ma fun ratata Na wetin I call massacre She think say she don see maga She think say I be new comer
If no be money E fit wan be konji, Me I Dey for faaji Gbemi sori alhaji Judi yen lotun losi Find me with my gees
Oloun fe na wo Elo lo ni elo lo ni The beat Dey carry me go I no know where I no know where
17 18 19 bobo mo ti pa owo yen Mo ti pa owo yen 17 18 19 bobo mo ti pa owo yen Mo ti pa owo yen
Smoky settings Ice on heaven Opps on the block Let rise it like Declan Man talk beef Till we up Then Vegan Turn Twist Dip Get β€˜em! Point and score, let it bend like Beckham Man just came with a smash like Essence Man just shared out a mill for the breddrins Going on 2, tell the bankers let em!
Alaye send am to my Opay Mosafejo Mosafejo Na na Alaye send am to my Opay Mosafejo Mosafejo 17 18 19 BBL Not my thing But Basira fe pa mi Omo yen oh bad 17 18 19 Ko lo mo mi Bi sardine Bbl not my thing Omo yen oh bad Oh bad If e no be money If e no be money Don’t call If you wan disturb me If you wan disturb me Drop funds If e no be money If e no be money Don’t call If you wan disturb me If you wan disturb me Drop funds