Lovers

Ya Candy b, Bulu ya, Waa, Squash, (Chorus x2) Girlfriend, Boyfriend, Boyfriend, Girlfriend, Romeo and Juliet How una they do am? Verse1- Obaino, Yemu liz ka nke jumbo, Ukwu na e bu odika lambo, She wan make i be her Romeo, But my conscience agbarigo, Pateints mu o nozi congo. U don see why me i wan know, If you catch am for lipopo, Another man bulu ya, Pali ya, Nalia, Talia for the culture, U go still mentain or you go breakup, Karashika gba mu circle but i wan love, I wan buy flower, What's up? (Chorus x2) Girlfriend/Boyfriend Boyfriend/girlfriend Romeo & Juliet How una they do am? (Verse2) What's you talking, Mr lover lover update me, Am talking about girlfriend nobi wify, Do u share ur salary am asking? Two months bestie mechie kpia taya, Gba yemu na uso because i no wire, How una dey do am me i don taya, She chop all my money stil kpia taya. U see, What i see, These girls are B, Give dem D, Iri chie efi chie, Anor lo mu by bebe, Anor lo mu by bebe, (Chorus x2) Girlfriend, Boyfriend, Boyfriend, Girlfriend, Romeo & Juliet, How una dey do am? (Chorus x2) Girlfriend, Boyfriend, Boyfriend, Girlfriend, Romeo and Juliet, How una they do am?