Music: Oluwole Enoch Temitope Yea Priaaana! We must to win win win Oh we oh we oh we must to win Yea yea Say we go win uh Win uh win on ghee Yea yea!
Dem been say man No fit live by bread But na the mula been make Dey man dey fresh e yohh Vanity like dem said But Wetin be gain If the money no dey the tori oh Make I just get access Pound sterling Deal for my Beamer I'm not just a dreamer Working hard for the cheque No regrets Hohohosana oh Jah
Aje we been just wan flex Cause we taking non up There at the end of time All about the dollar sign Mi maga been go gats connect
Aje we been just wan flex Cause we taking non up There at the end of time All about the dollar sign Mi maga been go gats connect oshey
Learnt a lot I gatu combine On my kneels steady for the answer Wishing things interchange So me do my way Moving so different in order Ohhhhhhh uhh For my kitchen steady Cooking up my mood Dem been gat to know E be my dream and I been hoping They come true
Signs I want while the sunshine Brown Mercedes for my courtyard Make dem shikala surround the guy man Been steady shaking d buddy Boku for background While dem been chasing The racks, make me no loose guard All of the nights never sleep pon Jah Big praying pon the blessings pon blessings Pon blessings pon blessings oh wow uh wo
Aje we been just wan flex Cause we taking non up There at the end of time All about the dollar sign Mi maga been go gats connect
Aje we been just wan flex Cause we taking non up There at the end of time All about the dollar sign Mi maga been go gats connectΒ  oshey
We pray alubarika We gats biza Asabigaf... Make more raba Journey to South Africa America Jah bless the grind Ka ranugba
We pray alubarika We gats biza Asabigaf Make more raba Journey to South Africa America Jah bless the grind Ka ranugba
Aje we been just wan flex Cause we taking non up There at the end of time All about the dollar sign Mi maga go gats connect oshey oh