Brother Man

Lyrics: Gbolar Mighty Music: Gbolar Mighty Brother man
So the other day I was talking to my brother man on a low E dey tell me about some parole E Don run p dey wait money show promise kele say she go fly Monaco
Brother man calm down you have to hustle for the dough Nah kudi Dey make man denge post If money enter carry chilalo Hope say you get the code
Now they be like Omo mummy Why you taking kpoli Why you dey judge me u no sabi d story Na the journey turn me to a hooligan Tell nobody that I was a holy man
Story go change if you believe in yourself Maro Ibi si eyan maba te eyan je
Mummy say Gather money make e full bullion van
bobo hustle with all muscle
make dem no call u yeye Make dem no tell u Pele As I dey go jejely ki Omo araye mafi mi se yeye o Dem no fit do me yeye o I no give woman belle Na money I dey find na money dey my mind My Journey pass keke o
Nah person way get money go chop this life If you no get money them go push you out You better keep praying and keeping fast Believe in your hustle e go soon better Me I wan get this money O lord open my way for me Shower your blessing on me Let the rain of mercy fall on me
(Logba interlude)
My feelings trying to control me But my cbd taking me on a journey