Boshenlo

Lyrics: Adewale Sunday Quadri Music: Adewale Sunday Quadri Dem no get agbara If no be say you forr Dem go first shakara The noise fit dey disturb Everybody just dey lobby
Some go do that, some go do this Some go do this, some go do that Some go do gee, some go do rap Some go move right, some go do fine Some go do nice, some go do bad Some go move hard Some go move out Some go move out of this street life Some go move out Out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up, it's marrd Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up
It's marrd but it is what it is Just try dey maintain Cause life no care what you think E fit get you on your best day Nobody wan take time think Everybody dey para Shey me sef con dey laugh ni? Abeg make everybody dey calm down
Some go do that, some go do this Some go do this, some go do that Some go do gee, some go do rap Some go move right, some go do fine Some go do nice, some go do bad Some go move hard Some go move out Some go move out of this street life Some go move out Out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up, it's marrd Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up
Is it alright to be born in wrong times? Who go put these things in order Wolves be running over And Lambs go bubbling under And we know nothing
Some go do that, some go do this Some go do this, some go do that Some go do gee, some go do rap Some go move right, some go do fine Some go do nice, some go do bad Some go move hard Some go move out Some go move out of this street life Some go move out Out of this life, it's marrd
Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up, it's marrd Boshenlo, loshenlo No dey forr, all is scarce But winner, go take all So wake up, it's marrd Everybody just dey lobby