Oh My Gosh

Lyrics: ALADE YEMI/NWAMONYE IKEMEFUNA Music: EFFANGA IFIOK/AKWUBA CHARLES UGOCHUKWU/ALADE YEMI [Intro] Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah Oh my gosh oh, oh my gosh oh Oh my gosh oh, oh oh, ohoh [Verse 1] My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me [Pre-Chorus] I no go do you corner (Corner, corner) Na you my true lover (Lover, lover) Whether winter or summer (Summer, summer) Baby, me no go freaker (Freaker) [Chorus] Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face (For you I'm a no go area) Love no dey them face (Eh no go area) What?! Eh eh eh, I'm taken Oh noo, I'm taken Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh Oh my gosh ohh, eh I'm taken [Verse 2] Baby, you good, you good for me The only one for me oh, oh oh Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh Ah, if you say make I calm down, calm down If you say make I fire up, fire up If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off [Pre-Chorus] I no go do you corner (Corner, corner) Na you my true lover (Lover, lover) Whether winter or summer (Summer, summer) Baby, me no go freaker (Freaker) [Chorus] Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face (For you I'm no go area) Love no dey them face (Eh no go area) What?! Eh eh eh, I'm taken Oh no, I'm taken Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I'm taken oh) Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh [Verse 1] My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh) Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh) Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me [Outro] Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh Effyzzie yeah yeah yeah Coublon oh, e dey beat oh Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover Summer, summer