Music: SULAIMON SHEKONI SOLOMON/Fakorede Oluwatobiloba Paul Put my mental for higher service Follow me enter I go show you magic This your back side , can I grab it After 3 round I go need saviet Kaduna babe, she like to put it all in Awolowo regime, police collect money Follow one way Till I reach my journey Alert 1k, dorime Dey call me Wetin dey do me girl is like a movie I would like to touch your booty Wetin you want e no fit pass kudi Baby And Louis Ahh ohh bibi This your yansh e Dey scatter my moody I no know wetin Dey worry me, truly But I go dance till you open the coochie Kasala Fuji Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya bend down Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe oya whine am Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya bend down Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya whine am Kai, dah allah maigida My ayra Wetin I no go do for you ayra Wetin I no go buy for two my love This girl is away She carry overload Run pass usain bolt My yanrinyan Show me say you sabi dance Make e no cast You no go fit carry last My yanrinyan Show me say you sabi dance Flog me jazz I go steady deliver er er er Wetin dey do me girl is like a movie I would like to touch your booty Wetin you want e no fit pass kudi Baby And Louis Ahh ohh bibi This your yansh e Dey scatter my moody I no know wetin Dey worry me, truly But I go dance till you open the coochie Kasala Fuji Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya bend down Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe oya whine am Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya bend down Kupe, kupe, kupe, kupe, kupe, kupe Oya whine am