Music: Wasiu Adewale Olayeni/Afeez Omobolaji Olayeni/Tomiwa Samuel Taiwo For this hustle I be the Jackie Chan Cause no time to dey check time Been on the road no dey play, Hustling no holiday day No be by magic o, we sef dey pray No be level we dey hustle To ba wa awa gan gan gan gan lo so Ahn See na my time we go party we go pull up we go chop Omo tell again wetin you wan talk Ahnnnn For this hustle I no fit come dey play ma ja karate And you know me Classic I be alaye I be King Kong for my lane E ba mi pe farouq eyan Big Wiz Jumbo melo lo ma wé The Gbedu burst my medulla Ile Kaaaaa Won ko je like na Amala Hmmm
Gbedu ton burst medulla Upcoming naa lo pada wa popular You know Lion na the king for the jungle na Hustle na race my shoe I don buckle am Egun nla lo gbeyin gbale Awon babe yin gan a feyinbale Pemi Loko lu emini baale You wan price you go pay elo ni jale Omo pupa to jojolo Steady steady hit wan ni ko to Ijo chicken no azonto Daya lowo design from head too toe Astalavita Anita Mamacita Shawty so hot seju si from a distance Bring that bunda here Amaka make I feel am Shey you no disappoint after you chop my pizza
For this hustle I be the Jackie Chan Cause no time to dey check time Been on the road no dey play, Hustling no holiday day No be by magic o, we sef dey pray No be level we dey hustle To ba wa awa gan gan gan gan lo so Ahn See na my time we go party we go pull up we go chop Omo tell again wetin you wan talk(Ahnnnn) For this hustle I no fit come dey play ma ja karate And you know me Classic I be alaye I be King Kong for my lane E ba mi pe farouq eyan Big Wiz Jumbo melo lo ma wé The Gbedu burst my medulla Won ko je like na Amala Hmmm For this hustle I no fit come dey play ma ja karate And you know me Classic I be alaye I be King Kong for my lane E ba mi pe farouq eyan Big Wiz Jumbo melo lo ma wé The Gbedu burst my medulla Won ko je like na Amala Hmmm
For this hustle I no fit come dey play ma ja karate And you know me Classic I be alaye I be King Kong for my lane E ba mi pe farouq eyan Big Wiz Jumbo melo lo ma wé The Gbedu burst my medulla Won ko je like na Amala Hmmm