Original Gansta (OG)

Fine boy fine boy They call me fine boy Fine boy wey dun sing many songs Fine boy wey get voice Wey dey burst their brain
Young boy Young boy I be Young boy Young boy wey get many doh( money ) Young boy wey all the girls Want to do do do
Hot cake hot cake me i be hot cake Omo tobarimi olebori Them dey post my pictures For their story story
My way my way no be your way My brother you no fit know the story Me i dey steady give jah the glory glory
Aboja oomoyon oo mo famoka Ask about me for mushin olosha I be OG original Gangstar Gangstar Aboja oomoyon oo mo famoka Ask about me for mushin olosha I be OG original gangstar Gangstar
I be giran moti Penta I've been on the street For a long time Now all the ladies dem Ma Jo dem ma takoto When I voice on the instrumental Motipetipe lorititi moshisheshishe Moje breakfast morenike Awon padimi ni o jekin tee
Now I'm a big star I dey hot For summer for winter Steady bursting their speaker I dey run many many kilometers
My way my way no be your way My brother you no fit know the story Me i dey steady give jah the glory glory
Aboja oomoyon oo mo famoka Ask about me for mushin olosha I be OG original gangstar Gangstar Aboja oomoyon oo mo famoka Ask about me for mushin olosha I be OG original gangstar Gangstar