UNAVAILABLE

Lyrics: DaVido/Musa Keys/Peruzzi/Logos Music: DaVido/Musa Keys/Peruzzi/Logos Baddest Baddest You know Eh eh eh eh Tune into the king of sounds and blues Initiating rage process I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see And I sorry for who wan who wan Who wan gbe my matter s'ori I'm only human human So make no body para oh Say I carry woman woman Shey na man wey I for carry UNAVAILABLE - DaVido, Musa Keys - UNAVAILABLE - **** all the rumours Abi e get when I talk sey I be pastor Hmm ye ye If you know you oh The kind work If it's not owo oh I can't talk 'Cause owo ni koko koko Oga ade dey your dey Me I dey for the dey Girl I'm unavailable I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see Dim my life I don't have no time soniya Come see me shinning Got too many girls on my IG I'm changing my life oh And my mama proud in me She got me going This friend took all my freedom 'Cause I'm a big propeller save the remorse Girls go jealous 'cause I dey banana I'm a big propeller save the remorse Girls go jealous 'cause I dey banana 'Cause I'm a big propeller save the remorse Girls go jealous 'cause I dey banana I'm a big propeller save the chedda UNAVAILABLE - DaVido, Musa Keys - UNAVAILABLE - **** their father Chiki-chi-chiki-chi-chi I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see I'm unavailable unavailable Dem no dem see me dem no dey see