Lyrics: Goodluck Nwosu/khalil muhmmed
Music: Goodluck Nwosu
give me your backer make I pomp am
for my area I be forkernizer
make I give you spanner make you calm down
even buhari no say
I be bad I guy .
I be carpenter
And I Sabi kanck even
AZ and I Sabi trap and I Sabi rap ,
Omalicha nwa your body na fire
take am play frist even eberniza de feel e
Self na by froce even pastor go shake e head
E go repent
the gayla Where I kanck and she faint
Pakoropa I de find oroma
I don make this Money I go give oroma
where your mama I say where your papa
Pakoropa I de find oroma
I don make this Money I go give oroma
where your mama I say where your papa
I say where your mama ,
I say where your papa
Hmmmm
You know say many many things don sup
Money no Dey the party no fit sup oh
All night we Dey party nonstop oh
All my of niggas we Dey jaiye no dull
Hmm everyday we going higher nonstop oo
Reaching the sky is my last bus stop
Olohun
She say she loving my Bentley bentayga
Dripping good
Looking good in bottega
She say
She need a guy wey go spend in dollar
Omalicha your body is a Go
Shey if I shoot my shot
You go carry ballon Dβor
This your ikebe
Dey make me Dey get fever
Ehh ehh
My shila
Boys don de para para gon
Let bygones to be bygones
Until one day man go buy gun
This life na turn by turn
**** my maths teacher Mr Ede
If I catch am Shay u know watin go play
Bodmaths me I never use am one day
How I wish I could put my life on replay
Ami omolade de the game Tay Tay
be like Roman reigns when I de on stage
Dem de feel my vibes
give them party vibez
Everytime I come
I de give them aaaaaaa
Many many dey my mind,but who I wan tell
Tin ba da 3:2 one day ma daa 10
I no be Imole buh mo bad gann
I be omo get inside but mo razz gan
Pull up in my roll Royce me no gat no time
Nah money me I Dey find
Steady I dey on guard
Make we jaiye Lavida local All night
With DNA Brothers
We no Dey waste no time
Back to back we go pass the vibes