Lyrics: Adeniyi Segun
Music: Adeniyi Segun
Mama ni kin rora
Masere owo say this money go come
When is right time
Mi Oma le Mumoramo
Abi when I go use money nut my tie
Ehh
Oju tiri
2, 2 I never get my milli
Mo ti fori laku gan
Guess you know how Iβm feeling
Any post for ig α»mα» na billing
Aha ahah
I Dey Dey grind on pain
No holiday till pay day
Cause mama wey say make I no rush
She never chop
Baba gan na local champion
For village
So hustle never stop
Steady on my grinding
Give me az make I puff
Ummm umm
Oju lari
Oluwa nikan lomo eni Tofe ni denu
Paddy wey you call your homie
Fit no like your progress
Eh yeeee
Family and friends no Dey support anymore
Stranger wey you no know na them fit help you
Ahaha
No how you Dey play your game
Ma sha farawe
Rush donβt rush
Cause mama Beni le
Yeh yeee
Dem fit tell you say you no fit make am
Ma lo 4
Sha dey push yourself
Cuz Oma to gbera tan
Na who cut onions hin eyes go bleed tears
Anyone wey say you no go make am go regret
Omo reason for make you cry
Ko ri mi ma se mi leni tan hun Gbe Pamo
Oti gbope ri igba lode
Atupa mi
Ma pa na
Ten happening at 20βs
I no fit lie
Scream in pains and tears
Only legend fit survive
Thinking over drive me
Cuz mama deh for farm
Aha ahah
Mo fe lowo
Mo fe cho
Where money deh ?
Mo fe jo
Man no Dey farawe
Na hustle I Dey carry go
Mama ni kin rora
Masere owo say this money go come
When is right time
Mi Oma le Mumoramo
Abi when I go use money nut my tie
Ehh
Oju tiri
2, 2 I never get my milli
Mo ti fori laku gan
Guess you know how Iβm feeling
Any post for ig α»mα» na billing
Aha ahah
I Dey Dey grind on pain
No holiday till pay day
Cause mama wey say make I no rush
She never chop
Baba gan na local champion
For village
So hustle never stop
Steady on my grinding
Give me az make I puff