Aakollobarimleezigalobooboniabanaayima
Do you love me?
Of course I love you baby
Do me a favour
Na you I dey for
You be the first
Ugly girl wey I fall for
Yes you ugly
And I'm not fine too
Baby girl you know
That I love you
Let me be honest
If you want my honesty
I don't like your papa for one thing
Maybe you're a blessing for me
But your papa wan block it
I pray make him no go kick bucket
Cos I dey love
From the bottom of my heart
And I hate cat and rat
Bring your body close to me
Make I gum body
Na capital No
Na capital No
Who say I no go marry this beautiful lady E
Na capital No
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody can stop me
Sexy lady you be pretty lady
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody can stop me
Sexy lady you be pretty lady
Sexy lady nobody nobody
Omo toh pupa toh skinny
Toh lepa totu Fresh
Bi Ayra lo be lokan mi o
I fit to spend all
My salaries life savings
Just to get
Your attention lover mi o
Good girl turn
Rihanna Comot body o
Boluwatife di
Badman Stubborn ni o
I get plenty money o
Pablo Escobar ni o
First class in the sky
Sori gbogbo levels ni o
Agba ni darego
Fly you to Santigo
Breakfast in Turkey
Aje dinner ni Cairo o
Jemila to ba femi oma gbadun
Nobody can stop our love
Jaiye si mi Lorun
Oshamoo
Na capital No
Na capital No
Who say I no go marry
This beautiful lady E
Na capital No
Na capital No
Na capital No
Who say I no go marry
This beautiful lady E
Na capital No
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody can stop me
Sexy lady you be pretty lady
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody nobody
Sexy lady nobody can stop me
Sexy lady you be pretty lady
Sexy lady nobody nobody E E
Do you love me?
I go love you
Till crocodile die