Jambox

Lyrics: Abideen Isah Music: Abideen Isah Eba mi wa alujo Floma Eba mi wa alujo Eba mi wa alujo Hey hey Eba mi wa alujo Let your body go mummy Let your body go mummy Let your body go mummy Haaa do not say sorry Shey u dey happy Whine your body go mummy Padi mi to sabi Oya give the guy man kongi Guy no dey guy guy Guy no dey guy guy But guy wey wan guy guy Na guy wey wan kpai kpai Me I no be one gentleman Me I no dey like yan gulma Me I no be one gentleman Me I burning man bazooka. Get your Jambox and feel happy happy Get your Jambox and feel high eh High eh Boda boda wetin dey Boda boda wetin wetin dey Boda boda wetin dey E ma lo ma wuwa ekpe Haha Eni omode se ikebe Eni omode se ibadi Haha Eni kowa liga li Ke ma lo ma wo ibadi Toba tease me ma timo Toba tease me ma timo Toba tease me ma timo Ha Toba tease me ma timo Toba show me ma shomo Toba show me ma shomo Toba show me ma shomo Ha Toba show me ma shomo Say una never feel me Say una never rate me Say una never feel me For this Music Industry Dem ma cover my glory Dem ma shorty my journey Dem ma shorty my journey But I fly likee Wi-Fi Man no fit pass man Man no fit pass man But man wey wan pass man That man no fit pass God. Get your Jambox and feel happy happy Get your Jambox and feel high eh High eh Boda boda wetin dey Boda boda wetin wetin dey Boda boda wetin dey E ma lo ma wuwa ekpe Haha Eni omode se ikebe Eni omode se ibadi Haha Eni kowa liga li Ke ma lo ma wo ibadi Toba tease me ma timo Toba tease me ma timo Toba tease me ma timo Ha Toba tease me ma timo Toba show me ma shomo Toba show me ma shomo Toba show me ma shomo Ha Toba show me ma shomo Get your Jambox and feel happy Get your Jambox and feel high eh