Lyrics: Ijaya
Music: Ijaya
Deeper than the length of /2x
Make a man want to
Make a man...
Girl you fine pass fine
Make a man want to spend last dime
I just wanna take you right on time
Make a man want to yeah yeah yeah
The way you fine omoge
Other girls dem no try kilode
Say na you dey burst my heart omoge
Me I want to give you my heart...
Erima fine thirsty
Ya born thirsty
Your majesty want to come through
Erima one testing
Your whine that thing
Your majesty want to come through
Erima whine this thing
Your maddest thing
Your majesty want to come through
Erima whine that thing
Your back ass thing
Your majesty want to slide in yo
Love wey deeper than the length of shalanga...na na na
Baby make you come make I show you my
Kpalanga...cheiii
If you give me one chance only,I go give you love like wakanda oh
I no fit shout my voice don go make you hear my ranana..na na na na na
Deeper than the length oh /2x
Ye ye
Make a man want to
Gbono
Make a man
Rapapapam make you whine down
Give me all the thing like it’s one dance
Baby dakun slow make you calm down
If you give me love behind the scene you go recover oh
Oh oh oh oh na na
Omoge sho ma ri baba
I know say you dey ri baba yeah
This one...this one na the real baba...cheiii
Erima whine that thing
You’re fantastic
Your majesty want to slide through
Erima whine that thing
You’re fantastic
Your majesty want to storm through
Erima whine that thing
You’re fantastic
Your majesty want to come through
Erima whine that thing
You’re fantastic
Your majesty want to come through yeah...
Love wey deeper than the length of shalanga...na na na
Baby make you come make I show you my
Kpalanga...
If you give me one chance only,I go give you love like wakanda oh
I no fit shout my voice don go make you hear my ranana..na na na na na
Deeper than the length oh /2x
Ye ye
Make a man want to
Gbono
Make a man
Ye ba
Whine am na na na
Rapapapam shawdy wanna yeah yeah
Let them know now/2x
Yeah yeah
Oh yeah oh no
REALEST IJAYA O!!!