Lyrics: Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
Music: Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
More money (3x)
tears for my eyes
Fit to full bucket
I get plug I dey find socket
Right now I go need prophet
I be like person wey dem don possess ah
No love when you get one shirt
One shoe with one jacket
If your money no Dey talk
You Dey talk nonsense
These girls dem no get conscience
Gen z no Dey get patience ah
Wetin concern you concern
Love when you no get kpa
(When you no raba o )
Wetin concern you when
You no get raba rebe
(When you no get raba rebe )
Wetin concern you concern
Love when you no get kpa
When you no get raba
When you raba rebe raba
No go waste your time on love ooh ah
No go waste your time on loving ah
No go waste your time on love oh ahh
Love ohh ah
Love again
Iām tryna get my bread up
Care for my fam and all my brothers
Clean all the sweat and all the damn dust
I no get choice so I no fit give up
Dem dey downgrade us
Jah upgrade us
On my way up Jeff Bezos
I no go rest till I am sitting on top
Sitting on top up up up