Lyrics: Omotara Pappy
Music: Omotara Pappy
Pappy Joe noni
All man for himself, Nobody go dey for you cause time no dey o
Masun no dey rest, Shey you sef no one be like dangote o
My pepper no fit rest until my pepper turn to red o
I know I'm not the best but I'm giving them my best o
(My pepper no fit rest until my pepper turn to red o
I know I'm not the best but I'm giving them my best o)
Make una chill make my pepper red o
Una no go rest o
No time to cap until the next o
Oh Oh
Spirit of the ocean, I'm on the motion
Living my life no pressure, kilon so
Though I am risking at the clock, no time
Everybody get e own time (Ah)
Magbagbe mi o oluwa o
Pe temi funmi one time
When the money don come
They go dey rush us
Awa lomo ton so
Them never know what's up ( Them never know what's up)
Oju toti ri many things toti pa lori
And me I get many friends wey dey follow me
Kosi ishoro, Vibe dey Gbedu dey body
Oro wa lon so, lon so alujo plenty
Oju toti ri many things toti pa lori
Kosi ishoro, Vibe dey Gbedu dey body
Make una chill make my pepper red o
Una no go rest o
No time to cap until the next o