Lyrics: Injoughur Valentine Kentiter
Music: Injoughur Valentine Kentiter/Johnson Enemona Abel
Say make e no go be like say
She too do for me
She tell me zeros Abeg put me for ur to do list
Or me sef go Kuku delete u commot for list
I tell am Jennifer, Sikiratu, Abidan
Dem Dey for my list
Can keep on calculating
Girl you for check this baby
Me I Dey legit
She Tell me say dis matter simple, ABCDEFGH
No go de wine me like that
And if at all u go de see me later
Go make I mukulu
And when we Dey outside shawty mfa kwaghlaga
Na this ur ikebe go cause wahala
Oh my bebe, do you chukwu
My fine girl from mbaduku
Bebe!
Say make I show you how we do
See I go give you loving Omo Geh I go the repeat, I go de repeat repeat, I go give you love oh my girl i go de repeat
Shii mo ya mkaa ve me ga
Ka ape ter a gbilim
Tell them moda ****ers make dem free me
I been de stretch my hand them no gimme
Now wey para Dey body
All of dem dem want see me
Before before no body wan see me
Spakuchere gogo bush na my money
And when we Dey outside shawty mfa kwaghlaga
Na this ur ikebe go cause wahala
Oh my bebe, do you chukwu
My fine girl from mbaduku
Bebe!
Say make I show you how we do
See I go give you loving Omo Geh I go the repeat, I go de repeat repeat, I go give you love oh my girl i go de repeat