Lyrics: Olulana Victor Music: Olulana Victor Yeah Bahd boi Garrit Yeah
Shey e get Wetin life fit show wey I go fear again I don face a lot I don face small atleast nothing to fear again Being brought up in pains Make those pains no turn vain Life sucks it frustrates Abi time dey fluctuate Make time no delay Na fact I dey say See don’t play Or learn in a hard way Life's not a child's play Get steeze ko maintain No be play I dey play I dey okay Gimme mic make I talk Many things eye see Shey kin so Na good and bad all along Tho this life sucks a lot Let's start from small
I've been bad lati kekere Emi ekun ti won fi n sere Experiencing life from small Been living my life on God no be play or game My 100 Steeze no dey waste Pray and fast fun 4 days Steadily I dey pray for grace Kin sorire I dey run my race I get deals I get plans **** haters c’mon get out Won fe pana cigar wa Won fe da iyepe sinu Garri wa I dey give am what it takes Life dey make me pass through shege Kosi wahala ko sege Ma bori nkan ti ba shey No sweet story without pains Gimme mic kin narrate Ori mi ma n vibrate Ti ba tin ranti those pains Mo ka ma n observe Life go soon dey better He go soon dey proper like the way we want am Shey e go be in my weirdest dream Ti mo tin bomb moti n hustle than my normal streaks Won sope a daa but that’s a normal thing Evidence yin da as per say we don get believe I face the real pains when I enter Poly No body around me Everything was tempting Bahdboi gat nothing But I get believe something ma supping I keep on moving No shake no dulling Je ko man si n That I'm still grinding (That I’m still grinding) When Sapa hold me like a konji No body dey for me Awon real gee gan tun turn OG Na only me dey for me I dey face fears I dey bomb like hell Nothing to tell Mo n hustle di 10 Nothing to tell Mentally stressed Desperate minds got me into things I took the risk I clear the shit I made up deals I made companies Follow my deal For no reason But Life dey **** me No win no stopping Positively motivating
Shey e get Wetin life fit show wey I go fear again I don face a lot I don face small atleast nothing to fear again Being brought up in pains Make those pains no turn vain Life sucks it frustrates Abi time dey fluctuate Make time no delay Na fact I dey say
I’m out