De Javu

Reberebe Ah reberebe ah ah
Who dey there? Who dey there? Who dey ?
Ye Work and pray give thanks for manner No get person wey no find raba As you dey see me I dey thank my god Agbalagba wonikpe times are hard
And ever since I never once forgot Reminiscing the old times I lost yeah Bad Belle dem dey find my flag
Ye Person wey no fit to understand Tell me how I go live my life Like sey nobody Wan dey understand
Naso I start dey run my race o Say I dey run my race o Say I dey waka I dey Run my race o yeah Say I dey run my race o
Hey ebelo hewo...
Ebelebo Ebelebo Ebelebo Ebelebo Ebelebo Ebelebo
Oga ade I no go fit to come dey shalaye MI o le shalaye I no dey look uche face aje
Ntori PE elebele mighty ah Big love home boys my g ah Sabi boy pree the rythym highly ah Now we give thanks For oluwa timing ah
Person wey no fit to understand Tell me how I go live my life Like sey nobody Wan dey understand
Naso I start dey run my race o My race o ye My race o ye My race Naso I start dey run my race
Person wey no fit to understand Tell me how I go live my life Like sey nobody Wan Dey understand yeah
Naso I start dey run my race o Say I dey run my race o Say I dey waka I dey run my race o Say I dey run my race o yeah
Who dey there?
Tell me how I go live my life Naso I start dey run my race o Say I dey waka I dey run my race