Rich & Famous

Lyrics: Najeem Afees Adebayo Music: Najeem Afees Adebayo Many many times I Dey pray for my peace See as I Dey on my knees Owo ni mofe, I no fit fight Chinese
Me I wan high e Bami gbe cannabis I know you gbadun my steeze Omo Iyami stand at ease Me I dey your back like this
Never too tey wey dem start to dey hate us Some even underate us Sare wole moma gbesu Lena Ejeh mio ba e sere mo
If no be fake life wetin you dey find for lagos My brother ma ronu mo My papa o leshin lekan So I must be rich and famous
Aye aye aye Ema lo she werey eshey I say na my pay day day I dey wa wa wait Tolami bade e ma we gele
I dey my lane my lane Nobody feel my pain my pain One day dem go say my name my name my name
Ori mi man touch but na sometimes Gongo aso but I’m not 9ice Me I wan dey live on a soft life Kaje wamiri at the right time
I fit dey laugh for your face but I no say life no funny Tana Tana bi waris E file fomo to sabii