ON MY MIND (OMM)

Lyrics: Olayemi Idowu Solomon Music: Olayemi Idowu Solomon Why you won con dey pure Sand for my garri Aboki Aboki shagari I say where you Dey when me no get money I gat so many things in my mind in kon bee lokan mi
Many things don sup wey man no ft talk Shaybe I tu n fewi Won ni awon ko gbo nkan nkan Always on my grind no money still on my lane Which friend you go call wey go ft come online But low key Na my cross na me go carry am You promise Mary say you go marry her Artist no get money even manager no gree manage am Promoter need funds na why you need to hustle hard
As I Dey beg you you no Dey answer Say make I be your bouncer I Dey sing I no geti dancer You won com spoil me now Shegee Bancer
Why you won con dey pure Sand for my garri Aboki Aboki shagari I say where you Dey when me no get money I gat so many things in my mind in kon bee lokan mi
Wetin I do I no know See plenty stones wey them wan throw Sebi no man know tomorrow Why you wan come Dey throw me sorrow
I remember some years ago Wey kiddo never get ago If I come them go say make I go Say make I come back tomorrow
Some even promise and say Say the promise no go tey Can you see up to today Nobody don call me hey But I thank God for today Say my hustle don Dey pay And I’m proud today to say Pe kiddo naa ma to gbade
When I Dey beg you you no Dey answer Say make I be your bouncer I Dey sing I no geti dancer You won com spoil me now Shegee Bancer
When I Dey beg you you no Dey answer Say make I be your bouncer I Dey sing I no geti dancer You won com spoil me now Shegee Bancer
Why you won con dey pure Sand for my garri Aboki Aboki shagari I say where you Dey when me no get money I gat so many things in my mind in kon bee lokan mi.