TIME

Lyrics: Adegbite Omokayode Timothy Music: Adegbite Omokayode Timothy Hmmm yeah yeah yeah ...... Babare babare bababa Hm.... Ama badder Viber Yeh yeah yeah Callmhe Donkay yeah
Baba loke how e de be ? I don de call why you no pick many many things wey I de think everything I de do shey you de see ?
moti gbadura moti gbawe awon tebinpa jekonri je if you fine pass me, mako eje won kowo senumi miogewon je
when be my time me I wan know moti korin gan when I go blow awonkan sowipe miologo buh I know say na time so I no fold
Omo time de go me and my nighas wan kolo showo funwa afe shaye shebeyan lobi Dangote
Omo ase just de play. your mates de work onshere woni go hard, ohun lole you no hustle omashe
2.I'm still learning life seen a lotta things buh I still survive 50/50 shebi life na dice If e reach you better play am wise
awanshashe iwon shere we de online de find maye olowo Sha lol laye baba loke jekohustle pay
so where I con de miss am ? no be say I be Judas. mope Jesu motun pe Allah jalamiah ati sutana