Soldier

Music: Mr Hanz Attention attention at ease I bring good tides from the street Of the northeast no be beans So when I wake b4 d struggle I dey pray Nobody want to see the boy succeed That's why dem vex when dem see me uplift All dem want na to see me on my kneels But I getti father for heaven way no go gree No oooh Upon the way me I suffer Countless times I don stage witi boko I dey sleep for bush day or night nor be bobo All the stress blood and tears nor be zobo
1 man solider 2shots in the air cos it's over What more can I say to jehova Yes I went and returned Na only god dey run am oh
So tell me what are we Another man wey dey fight for peace I be soldier man I nor go stand at ease Until it's sunny day I go dey like this
So if no be god dem for shade us Pon the songs way we sing dem no rate us Dem dey do all their best just to frame us Pon all dem do we still famous and focus Now the girls dem WAN date us Dey love what dey see on their TV Dem dey smile when dey hear me on the radio Now dem see me shouting ayoooo Omo na god o
Cos I know say I nor holy My own na to fight my own na to fight for peace And I nor say I get story wey Me I go tell wey me I go tell my kid
So I soro soke for my mind Cos me I dey fight and I nor dey see defeat I saluate every soldier wey steady dey fight I nor say e nor easy
So tell me what are we Another man wey dey fight for peace I be soldier man I nor go stand at ease Until it's sunny day I go dey like this
Soldier nor worry oh Brothers nor worry
Soldier