Move

Lyrics: Ilupeju Anuoluwapo Seth Music: Ilupeju Anuoluwapo Seth/Vibezace Sey Holl up Mehn I just dey enter I got bars wey go **** your Mental Una don price you go feel am Egba Man ah Big dog awon set Skepta Jeka gyrate Kini update Sey you go dance feel the rhythm and bass Gbedu don drop Shake the backa Bombay Ecstasy You no go see me cus Gbess I Moti overdose No be carayon Baby compose No dey put me on cruise The matter long loje kemi na kush Holy Ghost faya e wan dey do Rekebosh Yea They tryna play with my goals Stubborn boi dem go gimme my rose I dey para steady dem go chop all my flows Na we still dey reign Funmi Casamigos Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move The Gbedu go dey drop Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move The Gbedu go dey drop Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move I no be the one wey dey gbasi n corner Make i see your pops , Jeka lo shey proper No go dey shiver Like its Cold for Winter And Your head game no one does it better Mae i throw you cashy 1m ? Make I show you boys for cartel And when the Gbedu drop they wan craze You know the shit is mad you can tell You go feel the gbedu You go Dey groove You go dey gbese kese go dey move As I dey march the pedal won le mu The rhythm go dey burst medulla E dey hove Ti Moti overdose No be carayon Baby compose No dey put me on cruise The matter long loje kemi na kush Holy Ghost faya e wan dey do Rekebosh Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move The Gbedu go dey drop Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey move Dem go dey groove Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move The Gbedu go dey drop Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move Dem go dey groove Dem go dey move Dem go dey gbese kese go dey move