Lyrics: Osaze Egertton
Music: BOYTION/Osaze Egertton
Tell them say na me
Be original don dada
You no fit contest
Cause them no born father
Steady on my grind
As I climb my ladder
Everybody mad
But them know say I madder
It's a new dawn
A new ****ing age
Cause egerton don come
And I go make you rage
The gbedu too much
E no fit contain
I piss off my opps
Them don too frustrate
Them see me outside
Them go to postrate
Cause wetin dey my mind
Nobody fit relate
But many men are talking
Many man them are hate
So when I collect hate
I dey roll am for j
Assassin killer
Magazine winner
I no fit fear nobody
Na me be karashika
And that your serious babe (dey play)
Na me dey panel beat am
Like godzilla
I give am willie willie miller
Before I know
She kan dey sing
She be like roger miller
Alomo bitters
As I shack am
When I start dey give am
Naso she wan dey craze
For bed like say na me wan kill am
Still never sign any deal
But I be contract killer
Steady on my grind
Steady on my grind
Me I got no time
When I realize
Many people many people kpai
If I say walahi
All of una go talk say I lie
So I come alive
Tell them say egerton don arrive
Steady on my grind
Me I got no time
I realize
Many people kpai
Many people many people kpai
If I say walahi
All of una go talk say I lie
So I come alive
Tell them say egerton don arrive
Go go go go
Go go go go
Ahhhhhhhhh
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Ahhhhhh
Mama told me what?
She said go off with the gang
Shawty wanna ****
I told her to give me brain
I be feeling numb
I get high,I fadeaway
Dj play my song
Let my niggas ****ing rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Rage
Yo egertton chill
Man **** this shiit