Hustle

Lyrics: Arinse Somtochukwu Promise Music: Arinse Somtochukwu Promise If them tell you say e easy say na setup my padi Onye di ndu nwere hope o day hustle my padi If you go broke nobody send you okwa na akpa gi Na the music be my life oh...I swear e day body
Oluwa cover me I no see your face I day find money No go day bother me Okwa osondi owendi Under the canopy Baba God blessing e go day for me Them don day picture me Many many people e wan feature me Feature Killawithefineboi
Life is full of ups and downs Many many things way day bother man Roll up make I no go loose my mind Money na the only thing way day mind
Anyhow e be we go survive am Anyhow way e be we go organize am Money na the only thing way light up my mood Make I day for club I day pop azul
Aka nchawa ka anyi choro n'ime ndu anyi oo (Ehh n'ime ndu anyi oh) Ka Crypto passa kwa na wallet anyi o (Ehh wallet anyi oh) N'iri n'iru ka anyi na aga no dulling oh (Ehh no dulling oh) Alert tuo down oo all men achiaaa
Oluwa cover me I no see your face I day find money No go day bother me Okwa osondi owendi Under the canopy Baba God blessing e go day for me Them don day picture me Ehhh them don day picture me Feature Killawithefineboi ohhh