Lyrics: Ojeleke Seun David Music: Ojeleke Seun David Haa Ayakata
harremgeezy lele Ararara Para para Lie lie lie lie Hala hala
She promise ajegunle but i see gwagwalada She forming loyal to me but seeing another brother Today na quilox tomorrow na kalakuta Giddem for here giddem for there patapata Aaah this girl so loose girl Why you gat me act a fool giiirrl She dey use me catching me cruise Why you giddem today giddem tomorrow oooh oh oh
Aye Aye ye ye ye Aye aye n yi Aye n yi looo My brother inside life oh Arabaraba ye ye Arabaraba ye ye ye Aaahn wetin my eyes no go see oh
Ararara My baby still dey Para para On top all the Lie lie lie lie Why you come dey Hala hala
Rain rain go away Come another day Geezy fe shere Geezy wanna play
Rain rain go away Men dem wanna play All the ladies fe saye Everybody want faaji
She promise ajegunle but i see gwagwalada She forming loyal to me seeing another bro Today na quilox tomorrow na kalakuta Giddem for here giddem for there patapata Aaah this girl so loose girl Why you gat me act a fool giiirrl She dey use me catching me cruise Why you giddem today giddem tomorrow oooh oh oh
Aye Aye ye ye ye Aye aye n yi Aye n yi looo My brother inside life oh Arabaraba ye ye Arabaraba ye ye ye Aaahn wetin my eyes no go see
Ararara My baby still dey Para para On top all the Lie lie lie lie Why you come dey Hala hala
Ararara My baby still dey Para para On top all the Lie lie lie lie Why you come dey Hala hala