Belly Dancer

Music: Oluwatomiwa Emmanuel Ajala Jesu Your body, your bo body Your body, say your bo body (okay) Your body, your bo body (ehn) Your body
Yes oh Mbadibadibrm Let go Slow whine You match my tempo It's Ajala baby hello
Kpiridikadi For all the things i never knew Na imagination wey dey ginger Adigun If to say you sabi You sabi for primary 2 Sey Ajala crazy With everything pale do (hey)
You know say Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer dancer Like a belle dancer Dancer You know say Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer (skibidi popopopopo ah ayy)
Olomoge cinderella Gbagbe ammunition Emi yokozuna Shodemo condition Olomoge cinderella Gbagbe ammunition Emi yokozuna Shodemo condition
Omo say na one thing dey lead to one thing oh Somethings frighten me frankly But your body come nice Like obe n'digbo (n'digbo) Orekelewa on reload
Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer Dancer Dancer Otumo dancer You know say Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer Otumo dancer Dancer Otumo (dancer) You know say Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer Dancer Like a belle dancer Dancer You know say Me I like a belle dancer I like a belle dancer Belle dancer I like a belle dancer (skibidi popopopopo ah ayy) Your body your bo body (okay) Your body your bo body (ehn?) Your body your bo body Your body Jubadidi jujubadibadi Jujubadibadi juju uh Jubadidi jujubadibadi Jujubadibadi juju uh