Lyrics: Kassim Sule Isesele/Adinu Samuel Mauthon/Ibrahim Evidence Adinoyi/Enyojo Vincent Agbo
Music: Kassim Sule Isesele/Adinu Samuel Mauthon/Ibrahim Evidence Adinoyi/Enyojo Vincent Agbo
Sharp
I don trabaye
As a bad boy I no shalaye
All d fine fine girls coming from moye
Na their bum bum dem wan to throwey
(Throwey now)
I don trabaye
As a bad boy I no shalaye
All d fine fine girls coming from moye
Na their bum bum dem wan to throwey
Fellow men been dey call me boss
Drive her crazy she calls me bus
Takes from me I be like her purse
Hit her hard I dey pause her pulse
Force nobody I do no must
Straight to point I no do no talks
Leave my mark on her board and chalks
Pulsate in corde meo et simo
Palava ouiii
Palava palava palava palava palava palava lava
Wahala ouiii
Wahala wahala wahala wahala wahala wahala hala
Easy oh
Nøyi no fit to miss oh
Aura for Aura steeze oh
I’m powered up Ju Jitsu oh
Hmm, Easy oh
I get e guy na Pizzle oh
Alicia get e keys oh
Nøyi no fit to miss oh
Hello(hello)
When she looked I said hell no
(Hell Na)
Spread my funds make I no broke
Tell mumsy make she buy goat
plenty
You no fit see me I don go
Aura wey hard pass Nintendo
Compliments now don be free but before I gats drop post (Drop post ahn)
"Hustler hustler hustler" na my yesterday title
Na it's Louis V on Big V
Chrome heart leather pants be looking good
Cause I’m lways planning, strategizing then implement it (yaay)
Palava ouiii
Palava palava palava palava lava
Wahala ouiii
Wahala wahala wahala wahala hala
Easy oh
Nøyi no fit to miss oh
Aura for Aura steeze oh
I’m powered up Ju Jitsu oh
Hmm, Easy oh
I get e guy na Pizzle oh
Alicia get e keys oh
Nøyi no fit to miss oh
Code ain't wall you can't crack it(at all)
Omo Naija yarning Latin (ehn ehn)
Ego sum, tu scis
I'm Tush e Prosperous I'm Takashi (shey you dey see am)
Duplicating my blessings
Oluwa fall their hand o
Dem no fit near my back o to see me to run their mouth o ahhhnn
Palava
Ouiii