Elejo Wewe

Lyrics: Mohammed Ridwan Music: Mohammed Ridwan La vida Loca Olololololololo I be one man mopol I’m so broke Gat me thinking all time I feel soba ah All my feelings gone lost the street so cold Buh onisokuso ejor lobayin Sunmala Oma sunmalisa Sunmala Oma sunmalisa Ele jor wewe Ele jor wewe Ele jor Wewe Ele jor Wewe
I be the boy wey God Dey bless Why you Dey form Why you Dey vex Won soro wa ah ah Na there problem be that o o Me I no get time to dull Jeje monshaye me I no run Mio le sare keke kinwa kolu motor Man must to chop
I be one man mopol I’m so broke Gat me thinking all time I feel soba ah All my feelings gone lost the street so cold Buh onisokuso ejor lobayin Sunmala Oma sunmalisa Sunmala Oma sunmalisa Ele jor wewe Ele jor wewe Ele jor Wewe Ele jor Wewe
Sometimes I feel like say tomorrow no dey Depression dey Buh my lyrics dey cos gobe Sometimes dem be like say the boy too local Buh I’m living la vida loca Pomp Hennessy sm king Ma Time no dey me no get there time Badman working everyday and night